PIMP - Love, Sex & Hook-ups
(owner)
all these scammers sending messages to me to contact them on their personal mails, wonder what you want to say that you cant say on here.............. una go tay ooo............. better go get a job............ lmao
kobbyy mills
been watching lots of Nigerian porn on the internet, its looking great. omo Nija how una porn industry dey manage for Nija
Maybe Attending
Street BOYZ
If animals and insects were on Facebook,
we'll be having posts and comments
like......
1. MOSQUITO WALL POST:
Finally PHCN don off light, blood sucking
things.
COMMENTS:
(a) Fuck up, dey don on gen for my end.
(b) Abeg bros which area you dey? My
people don fleet house.
2. DOG WALL POST:
Na wa oh..... I never even stay reach
5mins, all these Calabar people don dey
eye me. *Ghost mode activated, them no
go see me* escaping things on my mind.
COMMENTS: My neighbour na calabar too.
The man eyes no good for where dogs
dey... I go bite am soo.
3. RAT WALL POST:
Omo na die I dey oh..... No food for my
master kitchen. Na ehm books go hear am
nah. Ehn think say I come ehm house to
watch tv abi?
COMMENT: Your master stingy, disown am
jor.
4. CHICKEN WALL POST:
On the 1st of Dec. I'll be travelling for one
month, if you need my attention, enter
bush I no fit shout. All these xtians no be
em at all.
COMMENT: No be only you oh, I dey
migrate too.
5. HE-GOAT WALL POST:
Heat mood activated, any she-goat online
for se'x chat?
COMMENTS:
(a) She-goat. @He-goat you're a capital
BIG fool.
(b) He-goat. @She-goat, pretender, as if
you no dey feel horny. Carry your smelling
backside comot for post jor.
6. COCK WALL POST:
All these hen go dey run like say dey no
wan do. But if you catch them, dem go
bend quickly, set for doggy style.
COMMENT: Your own better nah, you dey
catch them. The ones for my area na fast
and furious. I don pursue tire....